Chase Lyrics by Iroko Lion |
Iroko Lion Lyrics
“Chase” by Iroko Lion is a raw, street-driven track centered on ambition, determination, and survival. The lyrics capture the relentless pursuit of success despite hardship, criticism, and a tough environment. Mixing confidence with faith, the song highlights resilience, focus, and the importance of staying committed while blocking out negativity and distractions.
Iroko Lion – Chase Lyrics
Mad ooo
Na God man go tell the problem
E no fit tell those bitch
Shey you know say na Opueh (Opueh)
Oro mi Olorun loye (loye)
I no fit kill myself
Please others, wetin they wan order eh
Azu lawon order
Don Julio, won ti muyo
Middle fingers to my hater
Eh let share the paper
Lavida loca, No underrater (ah ahh eh eh)
For naija we no get chase bank
Na we dey chase pass
Straight from gutter
Bad boys still dey Gaza
All my life I been dey chase
I been dey chase bag
Abido shaker, Adura lo gba
I been dey chase
I been dey chase bag
Awa n gba dura, awon gba Koda
Lifestyle Original daya, Faaja Lori ilaa
Me on my lane on my yard
Ori delo mo eni to ma lawa
Which brother bad kowa pa
Middle finger gimme sativa
Kadura mi gba a eh
Put my name on Shazam
All my life I been dey chase
I been dey chase bag
Albido shaker, Adura lo gba
I been dey chase
I been dey chase bag
Awa n gba dura, awon gba Koda
Let share the paper, Lavida loca
No underrater, ahh ahh eeh ehh (mad o)
More In Lyrics |
Comments 0