Akonuche Lyrics by Priesst |
Priesst Lyrics
“Akonuche” by Priesst is a bold, motivational track centered on ambition, resilience, and self-confidence. The lyrics convey a forward-thinking mindset driven by smart work, courage, and determination, rejecting limitations, doubt, and external opinions. With references to growth, movement, and global reach, the song marks a moment of arrival—signaling Priesst’s readiness to step onto a bigger stage with clarity, purpose, and confidence.
Priesst – Akonuche Lyrics
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me
I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
Vision sharp, you go dizzy
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
People bad, na the reason
Since 2015, I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GLC
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
From this year, talk to me nicely
Put him as the supremacy
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lasgidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
More In Lyrics |
Comments 0